Moses Bliss - Nothing

New Music Download Nothing MP3 by Moses Bliss Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song and the official music-video titled Nothing Wey God No Fit Do by a Renowned and anointed Christian / Gospel singer and recording music artist Moses Bliss whose mission is to be a blessing many people through kingdom music.

  • Song Title: Nothing Wey God No Fit Do
  • Artist: Moses Bliss
  • Genre: Gospel
  • Released: 2023
  • Duration: 03:37

Stream and Download this amazing mp3 audio single for free and don’t forget to share with your friends and family for them to be a blessed through this powerful & melodius gospel music, and also don’t forget to drop your comment using the comment box below, we look forward to hearing from you. Thanks!! . #GospelJingle

DOWNLOAD HERE

Moses Bliss Nothing Lyrics
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here